Difference between revisions of "nack"
(→Naija) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Wetin dey happen wey be sey person [[prick]] dey enter person [[toto]] |
− | :* {{ux|dv|Make man see better '''nack''' and im body go set. |(NSC_2021 | + | :* {{ux|dv|Make man see better '''nack''' and im body go set. |(NSC_2021, When a man is screwed right he feels great.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''nack''' '''nack''' fit make person no get sense again. |(NSC_2021 | + | :* {{ux|dv|'''nack''' '''nack''' fit make person no get sense again. |(NSC_2021, Promiscuity can lead one astray.)}} |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person | + | # Make person [[prick]] enter person [[toto]] |
− | #:* {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|( Egbokhare_2020 | + | #:* {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|( Egbokhare_2020, Ruppy must have had sex with the babe.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701 | + | #:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701, He prefers real sex than watching pornography.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204 | + | #:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204, It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)}} |
# Make person use charm hit anoder person. | # Make person use charm hit anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|(Egbokhare_2020 | + | #:* {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|(Egbokhare_2020, He hit her with a 'talk and believe' kind of charm.}} |
− | #:* {{ux|dv|Di [[wowo]] gateman take [[juju]] '''nack''' di Princess before she gree marry am.|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Di [[wowo]] gateman take [[juju]] '''nack''' di Princess before she gree marry am.|(NSC_Legbeti_2021, The ugly security guard had to charm the Princess before she agreed to marry him.)}} |
# Make person hit someting or another person wit someting. | # Make person hit someting or another person wit someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|(Egbokhare_2020 | + | #:* {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|(Egbokhare_2020, Hit the nail hard with a hammer)}} |
#:* {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420. )}} | #:* {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420. )}} | ||
# Make person feel someting [[well well]]. | # Make person feel someting [[well well]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di hunger wey dey de land don '''nack''' even those wey get money well-well. |(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Di hunger wey dey de land don '''nack''' even those wey get money well-well. |(NSC_Legbeti_2021, The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)}} |
#:* {{ux|dv|My papa death '''nack''' me for wrong place. |(NSC_Legbeti_2021. My father's death was a shock to me.)}} | #:* {{ux|dv|My papa death '''nack''' me for wrong place. |(NSC_Legbeti_2021. My father's death was a shock to me.)}} | ||
# Mak put heads togeder. | # Mak put heads togeder. | ||
− | #:* {{ux|dv|One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we '''nack''' head together, find solution to our wahala. |(bbc__5616 | + | #:* {{ux|dv|One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we '''nack''' head together, find solution to our wahala. |(bbc__5616, I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)}} |
#Na to carry someting give person. | #Na to carry someting give person. | ||
#:* {{ux|dv|Mr. Akpan lawyer don '''nack''' di man wife divorce paper.|( NSC_2021. Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)}} | #:* {{ux|dv|Mr. Akpan lawyer don '''nack''' di man wife divorce paper.|( NSC_2021. Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|De Senator just '''nack''' all him four wives [[tear rubber]] Prado jeep.|( NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv|De Senator just '''nack''' all him four wives [[tear rubber]] Prado jeep.|( NSC_2021, The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[waya]], [[hit]], [[fuck]] | * [[waya]], [[hit]], [[fuck]] |
Revision as of 22:23, 1 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English knock
Pronunciation
- nâk
Noun
- Make man see better nack and im body go set. — (NSC_2021, When a man is screwed right he feels great.)
- nack nack fit make person no get sense again. — (NSC_2021, Promiscuity can lead one astray.)
Verb
- Make person prick enter person toto
- Ruppy don nack di babe so o. — ( Egbokhare_2020, Ruppy must have had sex with the babe.)
- E prefer to nack dan to watch blue film. — (bbc__80701, He prefers real sex than watching pornography.)
- Marriage dey sweet if husband and wife sabi nack walahi. — (bbc__5204, It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)
- Make person use charm hit anoder person.
- Make person hit someting or another person wit someting.
- Nack di nail wit hammer make e enter. — (Egbokhare_2020, Hit the nail hard with a hammer)
- Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1. — (bbc__41420. )
- Make person feel someting well well.
- Di hunger wey dey de land don nack even those wey get money well-well. — (NSC_Legbeti_2021, The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)
- My papa death nack me for wrong place. — (NSC_Legbeti_2021. My father's death was a shock to me.)
- Mak put heads togeder.
- One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we nack head together, find solution to our wahala. — (bbc__5616, I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)
- Na to carry someting give person.
- Mr. Akpan lawyer don nack di man wife divorce paper. — ( NSC_2021. Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)
- De Senator just nack all him four wives tear rubber Prado jeep. — ( NSC_2021, The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)
Synonyms
Translations
- English: To have sex, To charm, To hit with something