Difference between revisions of "nack"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
# Make person hit someting or another person wit someting. | # Make person hit someting or another person wit someting. | ||
#:* {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|(Egbokhare_2020, Hit the nail hard with a hammer)}} | #:* {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|(Egbokhare_2020, Hit the nail hard with a hammer)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420. )}} | + | #:* {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420. This is the second match that Ghana has lost at the world cup after losing 4-1 to France. )}} |
# Make person feel someting [[well well]]. | # Make person feel someting [[well well]]. | ||
#:* {{ux|dv|Di hunger wey dey de land don '''nack''' even those wey get money well-well. |(NSC_Legbeti_2021, The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)}} | #:* {{ux|dv|Di hunger wey dey de land don '''nack''' even those wey get money well-well. |(NSC_Legbeti_2021, The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|My papa death '''nack''' me for wrong place. |(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|My papa death '''nack''' me for wrong place. |(NSC_Legbeti_2021, My father's death was a shock to me.)}} |
# Mak put heads togeder. | # Mak put heads togeder. | ||
#:* {{ux|dv|One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we '''nack''' head together, find solution to our wahala. |(bbc__5616, I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)}} | #:* {{ux|dv|One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we '''nack''' head together, find solution to our wahala. |(bbc__5616, I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)}} | ||
#Na to carry someting give person. | #Na to carry someting give person. | ||
− | #:* {{ux|dv|Mr. Akpan lawyer don '''nack''' di man wife divorce paper.|( NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv|Mr. Akpan lawyer don '''nack''' di man wife divorce paper.|( NSC_2021, Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)}} |
#:* {{ux|dv|De Senator just '''nack''' all him four wives [[tear rubber]] Prado jeep.|( NSC_2021, The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)}} | #:* {{ux|dv|De Senator just '''nack''' all him four wives [[tear rubber]] Prado jeep.|( NSC_2021, The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 22:26, 1 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English knock
Pronunciation
- nâk
Noun
- Make man see better nack and im body go set. — (NSC_2021, When a man is screwed right he feels great.)
- nack nack fit make person no get sense again. — (NSC_2021, Promiscuity can lead one astray.)
Verb
- Make person prick enter person toto
- Ruppy don nack di babe so o. — ( Egbokhare_2020, Ruppy must have had sex with the babe.)
- E prefer to nack dan to watch blue film. — (bbc__80701, He prefers real sex than watching pornography.)
- Marriage dey sweet if husband and wife sabi nack walahi. — (bbc__5204, It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)
- Make person use charm hit anoder person.
- Make person hit someting or another person wit someting.
- Nack di nail wit hammer make e enter. — (Egbokhare_2020, Hit the nail hard with a hammer)
- Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1. — (bbc__41420. This is the second match that Ghana has lost at the world cup after losing 4-1 to France. )
- Make person feel someting well well.
- Di hunger wey dey de land don nack even those wey get money well-well. — (NSC_Legbeti_2021, The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)
- My papa death nack me for wrong place. — (NSC_Legbeti_2021, My father's death was a shock to me.)
- Mak put heads togeder.
- One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we nack head together, find solution to our wahala. — (bbc__5616, I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)
- Na to carry someting give person.
- Mr. Akpan lawyer don nack di man wife divorce paper. — ( NSC_2021, Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)
- De Senator just nack all him four wives tear rubber Prado jeep. — ( NSC_2021, The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)
Synonyms
Translations
- English: To have sex, To charm, To hit with something