Difference between revisions of "nack"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
#:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701, He prefers real sex than watching pornography.)}} | #:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701, He prefers real sex than watching pornography.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204, It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)}} | #:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204, It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)}} | ||
− | # Make person use | + | # Make person use juju touch anoder person or send juju go meet person. |
#:* {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|(He hit her with a 'talk and believe' kind of charm.}} | #:* {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|(He hit her with a 'talk and believe' kind of charm.}} | ||
#:* {{ux|dv|Di [[wowo]] gateman take [[juju]] '''nack''' di Princess before she gree marry am.|(The ugly security guard had to charm the Princess before she agreed to marry him.)}} | #:* {{ux|dv|Di [[wowo]] gateman take [[juju]] '''nack''' di Princess before she gree marry am.|(The ugly security guard had to charm the Princess before she agreed to marry him.)}} |
Latest revision as of 19:00, 6 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English knock
Pronunciation
- nâk
Noun
- Make man see better nack and im body go set. — (When a man is screwed right he feels great.)
- Nack nack fit make person no get sense again. — (Promiscuity can lead one astray.)
Verb
- Make person prick enter person toto.
- E prefer to nack dan to watch blue film. — (bbc__80701, He prefers real sex than watching pornography.)
- Marriage dey sweet if husband and wife sabi nack walahi. — (bbc__5204, It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)
- Make person use juju touch anoder person or send juju go meet person.
- Make person hit someting or another person wit someting.
- Nack di nail wit hammer make e enter. — (Hit the nail hard with a hammer.)
- Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1. — (bbc__41420. This is the second match that Ghana has lost at the world cup after losing 4-1 to France. )
- Make person feel someting well well.
- Di hunger wey dey de land don nack even those wey get money well-well. — (The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)
- My papa death nack me for wrong place. — (My father's death was a shock to me.)
- Make person and person reason matter.
- One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we nack head together, find solution to our wahala. — (bbc__5616, I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)
- Na to carry someting give person.
- Mr. Akpan lawyer don nack di man wife divorce paper. — (Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)
- Di Senator just nack all him four wives tear rubber Prado jeep. — (The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)
Synonyms
Translations
- English: To have sex, To charm, To hit with something