ogbonge

Revision as of 18:12, 15 October 2021 by 160.152.116.16 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Igbo ''ogbonge'' ===Pronunciation=== * Ògbṍgɛ́ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Adjective=== *...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Igbo ogbonge

Pronunciation

  • Ògbṍgɛ́


Adjective

  • Sey someting make sense die because sey e dey correct well well.
  • I collect one ogbonge watch for my oga last month.  — (NSC_2021, I was gifted a designer wristwatch by my boss last month.)
  • Everything wey I dey sell for dis my shop na ogbonge, I no dey sell fake.  — (NSC_2021, Everything I sell here is original. I do not sell fake goods.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: original, correct