Difference between revisions of "ozuo"

Line 13: Line 13:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Person wey dey do like who no get sense
+
* Person wey dey do like who no get sense.
:* {{ux|dv| You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be '''ozuo'''.| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)}}
+
:* {{ux|dv| You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be '''ozuo'''.| (NSC_2020, Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)}}
:* {{ux|dv| If de no no be '''ozuo''' wetin go make dem dey trow dirty for road. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)}}
+
:* {{ux|dv| If de no no be '''ozuo''' wetin go make dem dey trow dirty for road. |(NSC_2020, If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)}}
  
  

Revision as of 06:56, 13 November 2022

Naija

Alternative forms

ozuwo

Etymology

from Bini ozuo, 'foolish person'

Pronunciation

  • ɔ̀zwɔ̀

Play Play

Adjective

  • Person wey dey do like who no get sense.
  • You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo.  —  (NSC_2020, Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)
  • If de no no be ozuo wetin go make dem dey trow dirty for road.  — (NSC_2020, If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)


Synonyms

mumu, odoyo

Antonyms

guyman, sabi person

Translations

  • English: fool