ozuo
Naija
Alternative forms
Etymology
from Bini Ozuo. Translation: English foolish person
Pronunciation
- ɔ̀zwɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 15509
Definition
Usage
- De dey use am for South South
Adjective
- Person wey dey do like who no get sense
- You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)
- If de no no be ozuo wetin go make dem dey trow dirty for road. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fool