ozuo

Naija

Alternative forms

ozuwo

Etymology

from Bini Ozuo. Translation: English foolish person

Pronunciation

  • ɔ̀zwɔ̀

Play Play

Adjective

  • Person wey dey do like who no get sense
  • You no see dey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)
  • If de no no be ozuo wetin go make dem dey trow dirty for road.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)


Synonyms

mumu, odoyo

Antonyms

guyman, sabi person

Translations

  • English: fool