paale

Naija

Alternative Form

pale

Etymology

From: Edo

Pronunciation

  • pàlɛ̀

Play Play

Noun

  1. Name pikin dey call papa wey born am.
    • Her paale newly open im barber shop for deir street junction  — (NSC_Legbeti_2020, Her opened a barbing aloon by the junction recently)
    • paale and maale don marry since 1968.  — (NSC_Legbeti_2020, My parents got married way back 1968

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: father