Difference between revisions of "para"
Line 25: | Line 25: | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
Make person dey vex con dey shout join am. | Make person dey vex con dey shout join am. | ||
− | :* {{ux|dv| Dis para wey you dey '''para''' na because of wetin now? |( | + | :* {{ux|dv| Dis para wey you dey '''para''' na because of wetin now? |(NCS_Shulamite 2020, Why are you this angry?)}} |
− | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |(She has been acting irritated all day. )}} | + | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |(NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:43, 7 December 2020
Naija
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (NSC_2020, why are you this angry?).
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
Intransitive
Make person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (NCS_Shulamite 2020, Why are you this angry?)
- Na para she dey para since — (NCS_Shulamite 2020, She has been acting irritated all day. )
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry