Difference between revisions of "para"
Line 28: | Line 28: | ||
#: {{ ux|dv| Ogbeni, Wetin dey make you dey para? | ( what is making you angry? ) }} | #: {{ ux|dv| Ogbeni, Wetin dey make you dey para? | ( what is making you angry? ) }} | ||
#: {{ux|dv|I just dey para for dat yeye guy | ( I am just angry at that useless guy ) }} | #: {{ux|dv|I just dey para for dat yeye guy | ( I am just angry at that useless guy ) }} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 13:15, 5 October 2020
Naija
Etymology
From English: vex
Pronunciation
- para
Definition
wen person dey vex con dey shout join am.
Verb
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (why are you this angry?)
- na para she dey para since — (She has been acting irritated all day. )
Synonyms
Antonyms
laugh,jolly, play, shine teeth
Translations
English: Fury
Verb
- Para: Sey person no dey happy.
- Ogbeni, Wetin dey make you dey para? — ( what is making you angry? )
- I just dey para for dat yeye guy — ( I am just angry at that useless guy )
Synonyms
vex, spoil face, hala,
Translations
- English: Fury