Difference between revisions of "para"

Line 23: Line 23:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''Fury''
 
English: ''Fury''
 
===Verb===
 
#Para: Sey person no dey happy.
 
#: {{ ux|dv| Ogbeni, Wetin dey make you dey para? | ( what is making you angry? ) }}
 
#: {{ux|dv|I just dey para for dat yeye guy | ( I am just angry at that useless guy ) }}
 
 
====Translations====
 
* English: Fury
 

Revision as of 13:17, 5 October 2020

Naija

Etymology

From English: vex

Pronunciation

  • para


Definition

wen person dey vex con dey shout join am.

Verb

  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (why are you this angry?)
  • na para she dey para since  — (She has been acting irritated all day. )


Synonyms

vex, spoil face, hala

Antonyms

laugh,jolly, play, shine teeth

Translations

English: Fury