Difference between revisions of "para"

Line 9: Line 9:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
wen person dey vex con dey shout join am.
+
Wen person dey vex con dey shout join am.
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* {{ux|dv| Dis para wey you dey para na because of wetin now? |(why are you this angry?)}}
 
* {{ux|dv| Dis para wey you dey para na because of wetin now? |(why are you this angry?)}}

Revision as of 13:33, 5 October 2020

Naija

Etymology

From English: vex

Pronunciation

  • para

Play Play

Definition

Wen person dey vex con dey shout join am.

Verb

  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (why are you this angry?)
  • na para she dey para since  — (She has been acting irritated all day. )


Synonyms

vex, spoil face, hala

Antonyms

laugh,jolly, play, shine teeth

Translations

English: Fury