Difference between revisions of "para"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Sey person dey vex con dey shout join am
 
# Sey person dey vex con dey shout join am
#:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NSC_2020, why are you this angry?)}}.
+
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin now? |(NSC_2020, why are you this angry?)}}.
#:* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. | (NSC_Shulammite_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}}
+
:* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. | (NSC_Shulammite_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 21: Line 21:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''Fury'', ''anger''
 
English: ''Fury'', ''anger''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 13:51, 27 November 2020

Naija

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

  1. Sey person dey vex con dey shout join am
  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (NSC_2020, why are you this angry?).
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (NSC_Shulammite_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh,jolly, play

Translations

English: Fury, anger

Verb

  1. Make person dey vex con dey shout join am.
    • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (why are you this angry?)
    • Na para she dey para since  — (She has been acting irritated all day. )

Synonyms

vex, spoil face, hala

Antonyms

laugh,jolly, play, shine teeth

Translations

English: Fury, angry