Difference between revisions of "para"

Line 24: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person dey vex con dey shout join am.
 
# Make person dey vex con dey shout join am.
#:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey '''para''' na because of wetin now? |(why are you this angry?)}}
+
:* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey '''para''' na because of wetin now? |(why are you this angry?)}}
#:* {{ux|dv| Na '''para''' she dey '''para''' since |(She has been acting irritated all day. )}}
+
:* {{ux|dv| Na '''para''' she dey '''para''' since |(She has been acting irritated all day. )}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:52, 27 November 2020

Naija

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

  1. Sey person dey vex con dey shout join am
  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (NSC_2020, why are you this angry?).
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (NSC_Shulammite_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh,jolly, play

Translations

English: Fury, anger

Verb

  1. Make person dey vex con dey shout join am.
  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (why are you this angry?)
  • Na para she dey para since  — (She has been acting irritated all day. )

Synonyms

vex, spoil face, hala

Antonyms

laugh,jolly, play, shine teeth

Translations

English: Fury, angry