para

Naija

Etymology

From English: vex

Pronunciation

  • para


Definition

wen person dey vex con dey shout join am.

Verb

  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (why are you this angry?)
  • na para she dey para since  — (She has been acting irritated all day. )


Synonyms

vex, spoil face, hala

Antonyms

laugh,jolly, play, shine teeth

Translations

English: Fury

Verb

  1. Para: Sey person no dey happy.
    Ogbeni, Wetin dey make you dey para?  —  ( what is making you angry? )
    I just dey para for dat yeye guy  —  ( I am just angry at that useless guy )

Translations

  • English: Fury