para

Revision as of 13:52, 27 November 2020 by 154.66.45.183 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English paranoid

Pronunciation

  • párà

Play Play

Noun

  1. Sey person dey vex con dey shout join am
  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (NSC_2020, why are you this angry?).
  • My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o.  —  (NSC_Shulammite_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)

Synonyms

vex, hala

Antonyms

laugh,jolly, play

Translations

English: Fury, anger

Verb

  1. Make person dey vex con dey shout join am.
  • Dis para wey you dey para na because of wetin now?  — (why are you this angry?)
  • Na para she dey para since  — (She has been acting irritated all day. )

Synonyms

vex, spoil face, hala

Antonyms

laugh,jolly, play, shine teeth

Translations

English: Fury, angry