para
Naija
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (NSC_2020, why are you this angry?).
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: Fury, anger
Verb
Intransitive
Make person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (why are you this angry?)
- Na para she dey para since — (She has been acting irritated all day. )
Synonyms
Antonyms
laugh,jolly, play, shine teeth
Translations
English: Fury, angry