Difference between revisions of "pour"
(→Verb) |
|||
(16 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | * pɔ̂ |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-pour.f.ogg</sm2> |
− | + | <sm2>Pcm-ng-pour.m.ogg</sm2> | |
− | + | ||
− | + | ===Verb=== | |
− | === | + | #Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere. |
− | # | + | #:*{{ux|dv|E no good make person dey carry '''pour''' [[water]] anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall.|(We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #Make person wey dey nack comot sperm for body |
− | # | + | #:*{{ux|dv|If man no use sense dey '''pour''' na one chance e go see esef.|(A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | |
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | [[turn]]; [[nack]], [[release]] | |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''pour'', ''release'' |
Latest revision as of 23:52, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English pour
Pronunciation
- pɔ̂
Verb
- Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.
- E no good make person dey carry pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall. — (We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)
- Make person wey dey nack comot sperm for body
- If man no use sense dey pour na one chance e go see esef. — (A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble.)
Synonym
Translation
- English: pour, release