Difference between revisions of "pour"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * pɔ̂ |
<sm2>Pcm-ng-pour.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pour.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pour.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pour.m.ogg</sm2> |
Revision as of 17:07, 15 August 2021
Naija
Etymology
From: English pour
Pronunciation
- pɔ̂
Verb
Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.
- E no good make person dey carry pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall. — (NSC_Abonyi_2021, We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)
- If man no use sense dey pour na one chance e go see eself. — (NSC_Abonyi_2021, A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble. )
Synonym
Translation
- English: pour, release