pour

Revision as of 08:49, 21 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English pour

Pronunciation

  • pɔ̂

Play Play

Verb

Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.

  • E no good make person dey carry pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall.  — (NSC_2021, We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)
  • If man no use sense dey pour na one chance e go see esef.  — (NSC_2021, A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble.)

Synonym

turn; nack, release

Translation

  • English: pour, release