pour

Revision as of 23:52, 7 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English pour

Pronunciation

  • pɔ̂

Play Play

Verb

  1. Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.
    • E no good make person dey carry pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall.  — (We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)
  2. Make person wey dey nack comot sperm for body
    • If man no use sense dey pour na one chance e go see esef.  — (A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble.)

Synonym

turn; nack, release

Translation

  • English: pour, release