Difference between revisions of "put"

 
(38 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 6: Line 6:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pʊt
+
* pʊ̂t
 
<sm2>Pcm-ng-put.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-put.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-put.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-put.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 326
 
* Frequency rank in NSC treebank: 57
 
* Frequency in raw corpus: 4185
 
* Frequency rank in raw corpus: 90
 
 
 
===Definition===
 
* Sey dem carry something for where e dey, carry am go anoder place.
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Sey dem carry something for where e dey, carry am go anoder place.
+
* Sey dem carry something for where e dey, carry am go inside anoder place or someting.
====Transitive Verb====
+
:* {{ux|dv| E be like sey de no go '''put''' dis guy for di match o | (It looks like they won't put this guy in the match.)}}
* {{ux|dv| E be like sey de no go put dis guy for di match o | (NSC_Emeka_2020, It looks like they won't put this guy in the match. )}}
+
*Word wey dey show sey something join anoder ting inside somewhere or someting.
 +
:*{{ux|dv|You turn am '''put''' inside rubber. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)}}
 +
:*{{ux|dv|Dat one join '''put''' for ideal man. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)}}
 +
:*{{ux|dv| When Urhobo women dey cook ukodo, de dey sweat '''put'''. |(When Urhobo women cook ukodo, they sweat also.)}}
 +
* {{ux|dv| So so [[akpesh]] na im you dey run [[early momo]] like dis, you want die '''put''' abi? | (All you do is take gin very early in the morning. It seems you want this to be the cause of your death, right?}}  
  
====Serial Verb====
+
====Related Forms====
#:* {{ux|dv|You turn am '''put''' inside rubber. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)}}
+
[[put eye]], [[put mouth]], [[put mind]], [[put hand]], [[put body]]
#:* {{ux|dv|Dat one join '''put''' for ideal man. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 32: Line 26:
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
[[comot]], [[troway]]
+
* [[comot]], [[troway]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''put''
 
* English: ''put''
 +
 +
===Idioms===
 +
1. Put ear down.
 +
*Make person dey hear wetin de dey teach am.
 +
:* {{ux|dv| As you dey go learn sewing so, try dey '''put ear down''' so you go fit learn work [[quickquick]].|(As you are learning this tailoring skill of yours, try to be attentive inorder for you to learn quickly.)}}
 +
2. Put ear for ground.
 +
*Make person de monitor wetin de happen for where e dey.
 +
*:* {{ux|dv| Dose guys no know sey di man na [[popo]] wey dey send come we area sey make he con '''put ear for ground''' to know how tings dey go.|(Those guys were not aware that the man was a police officer who was sent to the area to investigate what's going on in the neighborhood.)}}

Latest revision as of 10:51, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English put

Pronunciation

  • pʊ̂t

Play Play

Verb

  • Sey dem carry something for where e dey, carry am go inside anoder place or someting.
  • E be like sey de no go put dis guy for di match o  —  (It looks like they won't put this guy in the match.)
  • Word wey dey show sey something join anoder ting inside somewhere or someting.
  • You turn am put inside rubber.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)
  • Dat one join put for ideal man.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)
  • When Urhobo women dey cook ukodo, de dey sweat put.  — (When Urhobo women cook ukodo, they sweat also.)
  • So so akpesh na im you dey run early momo like dis, you want die put abi?  —  (All you do is take gin very early in the morning. It seems you want this to be the cause of your death, right?

Related Forms

put eye, put mouth, put mind, put hand, put body

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: put

Idioms

1. Put ear down.

  • Make person dey hear wetin de dey teach am.
  • As you dey go learn sewing so, try dey put ear down so you go fit learn work quickquick.  — (As you are learning this tailoring skill of yours, try to be attentive inorder for you to learn quickly.)

2. Put ear for ground.

  • Make person de monitor wetin de happen for where e dey.
    • Dose guys no know sey di man na popo wey dey send come we area sey make he con put ear for ground to know how tings dey go.  — (Those guys were not aware that the man was a police officer who was sent to the area to investigate what's going on in the neighborhood.)