Difference between revisions of "put"

 
(50 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 3: Line 3:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English put
+
From English ''put''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pʊt
+
* pʊ̂t
 
<sm2>Pcm-ng-put.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-put.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-put.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-put.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 326
 
* Frequency rank in NSC treebank: 57
 
* Frequency in raw corpus: 4185
 
* Frequency rank in raw corpus: 90
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
put: no definition, put.PST.PTCP -- Definition in Naija?
+
* Sey dem carry something for where e dey, carry am go inside anoder place or someting.
 +
:* {{ux|dv| E be like sey de no go '''put''' dis guy for di match o | (It looks like they won't put this guy in the match.)}}
 +
*Word wey dey show sey something join anoder ting inside somewhere or someting.
 +
:*{{ux|dv|You turn am '''put''' inside rubber. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)}}
 +
:*{{ux|dv|Dat one join '''put''' for ideal man. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)}}
 +
:*{{ux|dv| When Urhobo women dey cook ukodo, de dey sweat '''put'''. |(When Urhobo women cook ukodo, they sweat also.)}}
 +
* {{ux|dv| So so [[akpesh]] na im you dey run [[early momo]] like dis, you want die '''put''' abi? | (All you do is take gin very early in the morning. It seems you want this to be the cause of your death, right?}}
  
 
+
====Related Forms====
# - (frequency:257)
+
[[put eye]], [[put mouth]], [[put mind]], [[put hand]], [[put body]]
#: {{ux|dv|una go '''put''' am. |(deuber__5475, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|slice onions '''put'''. |(NST_cleaned__38056, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:238)
 
#: {{ux|dv|You turn am '''put''' inside rubber. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)}}
 
#: {{ux|dv|Dat one join '''put''' for ideal man. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)}}
 
# obj (frequency:112)
 
#: {{ux|dv|'''Put''' am! |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__17, Put it in!)}}
 
#: {{ux|dv|'''Put''' leg. |(PRT_10_Market_DG__24, Put your leg.)}}
 
# mark-obj (frequency:45)
 
#: {{ux|dv|I no suppose to '''put''' Igbo. |(PRT_02_Food-And-Health_MG__38, I'm not supposed to interject in Igbo.)}}
 
#: {{ux|dv|you need to '''put''' your tyre... |(NST_cleaned__34726, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:38)
 
#: {{ux|dv|Take your salt '''put''' inside. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__90, Put your salt in.)}}
 
#: {{ux|dv|Carry your banga '''put''' for inside fire. |(NST_cleaned__35876, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|'''Put''' some on... |(ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__89, I put some on...)}}
 
#: {{ux|dv|'''Put''' water inside. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__72, Put water inside.)}}
 
# aux-obj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|Con '''put''' am. |(KAD_17_Turkeys_MG__41, Then I fed them.)}}
 
#: {{ux|dv|Con '''put''' sandsand, con '''put''' water. |(BEN_34_Tale_MG__7, Then he put plenty of sand and water.)}}
 
# nsubj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Na dere we gbes '''put'''. |(IBA_35_Christopher-And-David_DG__94, That is our location.)}}
 
#: {{ux|dv|E claim say February 6, 2013, dem form am but di date Twitter '''put''' na April 2018. |(bbc__44087, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|So all dese things '''put''' togeda, and when you go enter gallop, pah! |(LAG_31_Road-Safety_MG__58, So putting all these things together, and when you go into a ditch, pah!)}}
 
#: {{ux|dv|Maybe witin one year now, e go con change everytin, '''put''' everytin togeda. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__57, Maybe, within one year, he will change everything and put everything together.)}}
 
# cc-obj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Gader dose bush quick quick and '''put''' fire! |(deuber__5669, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When de open am, de go '''put''' am for pot, and '''put''' am onions. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__34, When they open it, they'll put it in a pot, and put in onions.)}}
 
# aux (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Just comot am con '''put'''. |(KAD_01_Students-Life_DG__251, Just remove it then put.)}}
 
#: {{ux|dv|Some con make big fire come '''put'''. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__121, Some lit a big fire and put them in.)}}
 
# conj-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Put''' small kanwan, cover am make e dey done. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it so that it will be boiling.)}}
 
#: {{ux|dv|After you stir, you go con pour water, '''put''' your maggi, '''put''' your fish, '''put''' everything. |(NST_cleaned__36233, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|You know sey no be every food wey you just see dey pass, you go just carry '''put''' for inside your mouth dey chop. |(NST_cleaned__36303, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Place where I grow up, place wey dem born me, na dere I spend all my life '''put''' before I come comot base on of marriage. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__47, A place where I grew up, a place where I was born, it was where I spent all my life before I now left because of marriage.)}}
 
# ccomp (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|So di principal at times go carry dem '''put''' for di same keke drop dem off. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__108, So, the principal at times will take her in the same keke and drop them off.)}}
 
#: {{ux|dv|When dem produce am, de go come wash am, galvanise am, go '''put''' am for stand. |(IBA_13_Road-Safety_M__166, When they produced them, they will wash it and galvanise it, put them in a stand.)}}
 
# obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|The World Anti-Doping Agency  don tok say dem go shook eye '''put''' f ... |(brila__1688, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den by di time you reach dere, each of di faculty, each of di department, you go share dem '''put''' like dat. |(BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__91, Then by the time you get there, you will post them to each of the faculties and each of the departments.)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E take the bread and the fish, pray '''put''' and give the disciples make dem share am give the people. |(jw__19663, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|if dem prove am sey any offence wey dey dis Act na becos director, manager, secretary, or any officer of corporate body, gree '''put''' or do plan work or na becos dem no do deir work or na person wey dey pose sey e dey work for any of dis people, dat person and di corporate body commit go join does dem go take go court and punishment. |(hildrights__856, __no translation__)}}
 
# aux-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|wen de press dey '''put''' on top of di League ah... |(NST_cleaned__39891, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na for dry season, ant dey gader dem food dey '''put''' for inside hole o. |(deuber__1776, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[be sey put|be sey put]]
 
 
 
#: {{ux|dv|As God wan take do am so, my husband con be like person wey be sey God put my love for im mind. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__129, By God's grace, my husband is like if God put his love for me into his mind.)}}
 
#: {{ux|dv|If di meat never soft, you put am dat period wey be sey you dey put all your ingredients so dat everyting go boil together. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__31, If the meat is not soft yet, you add it when you put all your ingredients so that everything boils together.)}}
 
* [[top sey put|top sey put]]
 
 
 
#: {{ux|dv|FRSC don catch six hundred, and fifty seven people on top sey dem no put speed limiting machine for inside dem vehicle. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__4, The FRSC has caught six hundred and fifty seven people for failing to install speed limiting devices in their vehicles.)}}
 
#: {{ux|dv|Di Federal Road Safety Corps, FRSC for Anambra don yarn sey dem don catch like six hundred and fifty seven people wey dey drive car on top sey dem never put di speed limiting device for inside deir car in February. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__26, The Federal Road Safety Corps, FRSC, in Anambra has said that they have arrested no fewer than six hundred and fifty seven motorists who have not installed the speed limiting device in their vehicles in February.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* chook 0.71 704, keep 0.68 813, cut 0.66 495, clean 0.64 607, shook 0.62 80, fold 0.60 27, shine 0.59 408, wash 0.59 250, pour 0.58 199
+
* [[chook]], [[shook]], [[pour]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* chook 0.71 704, keep 0.68 813, cut 0.66 495, clean 0.64 607, shook 0.62 80, fold 0.60 27, shine 0.59 408, wash 0.59 250, pour 0.58 199
+
* [[comot]], [[troway]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, put.PST.PTCP
+
* English: ''put''
 +
 
 +
===Idioms===
 +
1. Put ear down.
 +
*Make person dey hear wetin de dey teach am.
 +
:* {{ux|dv| As you dey go learn sewing so, try dey '''put ear down''' so you go fit learn work [[quickquick]].|(As you are learning this tailoring skill of yours, try to be attentive inorder for you to learn quickly.)}}
 +
2. Put ear for ground.
 +
*Make person de monitor wetin de happen for where e dey.
 +
*:* {{ux|dv| Dose guys no know sey di man na [[popo]] wey dey send come we area sey make he con '''put ear for ground''' to know how tings dey go.|(Those guys were not aware that the man was a police officer who was sent to the area to investigate what's going on in the neighborhood.)}}

Latest revision as of 10:51, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English put

Pronunciation

  • pʊ̂t

Play Play

Verb

  • Sey dem carry something for where e dey, carry am go inside anoder place or someting.
  • E be like sey de no go put dis guy for di match o  —  (It looks like they won't put this guy in the match.)
  • Word wey dey show sey something join anoder ting inside somewhere or someting.
  • You turn am put inside rubber.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)
  • Dat one join put for ideal man.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)
  • When Urhobo women dey cook ukodo, de dey sweat put.  — (When Urhobo women cook ukodo, they sweat also.)
  • So so akpesh na im you dey run early momo like dis, you want die put abi?  —  (All you do is take gin very early in the morning. It seems you want this to be the cause of your death, right?

Related Forms

put eye, put mouth, put mind, put hand, put body

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: put

Idioms

1. Put ear down.

  • Make person dey hear wetin de dey teach am.
  • As you dey go learn sewing so, try dey put ear down so you go fit learn work quickquick.  — (As you are learning this tailoring skill of yours, try to be attentive inorder for you to learn quickly.)

2. Put ear for ground.

  • Make person de monitor wetin de happen for where e dey.
    • Dose guys no know sey di man na popo wey dey send come we area sey make he con put ear for ground to know how tings dey go.  — (Those guys were not aware that the man was a police officer who was sent to the area to investigate what's going on in the neighborhood.)