put

Revision as of 21:51, 15 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Idioms)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English put

Pronunciation

  • pʊ̂t

Play Play

Verb

  • Sey dem carry something for where e dey, carry m go inside anoder place or someting.
  • E be like sey de no go put dis guy for di match o  —  (NSC_Emeka_2020, It looks like they won't put this guy in the match. )

Serial Verb

  • Sey dem carry something for where e dey, carry am go inside anoder place or someting.
  • You turn am put inside rubber.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)
  • Dat one join put for ideal man.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)
  • When Urhobo women dey cook ukodo, de dey sweat put.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When Urhobo women cook ukodo, they sweat also.)
  • So so akpesh na im you dey run early momo like dis, you want die 'put' abi?  —  (NSC_2021, All you do is take gin very early in the morning. It seems you want this to be the cause of your death, right?

Related Forms

put eye, put mouth, put mind, put hand, put body

Synonyms

Antonyms

comot, troway

Translations

  • English: put

Idioms

  • Make person dey hear wetin de dey teach am.
    • ( As you dey go learn sewing so, try dey put ear down soyou go fit learn work quick quick.  — (NSC_2021, As you are learning this tailoring skill of yours, try to be attentive to inorder for your to learn quickly.)
  1. Make person de monitor wetin dey happen for where e dey.
    • ( Dose guys no know say di man na popo wey dey send come we area dey make he con put ear for ground to know how tings dey go.  — (NSC_2021, Those guys were not aware that the man was a police officer who was sent to the area to investigate what's going on in the neighborhood.)