Difference between revisions of "senior"

 
(8 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na person wey don pass [[junior]] level for school.
+
# Person wey don pass [[junior]] level for school.
:*{{ux|dv|Dat '''senior''' for grammar school dat year na [[kura]]. |(NSC__Abonyi__2020, That senior student in our secondary school was quite notorious.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dat '''senior''' for grammar school dat year na [[kura]]. |(That senior student in our secondary school was quite notorious.)}}
:*{{ux|dv|All di '''senior''' sabi oppress junior collect their food money. |(NSC__Abonyi__2020, The senior students are fond of bullying the junior students and dispossessing them of their pocket money.)}}
+
#:* {{ux|dv|All di '''senior''' sabi oppress junior collect deir food money. |(The senior students are fond of bullying the junior students and dispossessing them of their pocket money.)}}
 +
#Person wey be sey im get level pass for area.
 +
#:* {{ux|dv| '''Senior''', as you don talk am na so e go be.|(Leader, it is going to be just as you have said.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Make we go '''senior''' house, at all at all, we go see food chop.|(Let us go to the leader’s house, at the worst, we will get some food to eat.)}}
 +
# Person wey be sey e first peron come dey learn work for [[workingplace]].
 +
#:* {{ux|dv| Your '''senior''' dem never learn dis style finish, go sabi march machine fess.|(The senior colleagues haven’t  mastered this style yet, go and learn to use the machine first.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Oga and '''senior''' don dey waka kurukere waka.|(The boss and the most senior apprentice have been doing shady thing.)}}
 +
====Translation====
 +
English: ''senior, leader, elder, boss, senior apprentice''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Na sey person old pass anoder person or get position wey high pass anoder person own.
+
* Na sey person old pass anoder person or get position wey high pass anoder person own.
 
:*{{ux|dv|Na Ezeudu be '''senior''' for this quarter for Umuofia. |(katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)}}
 
:*{{ux|dv|Na Ezeudu be '''senior''' for this quarter for Umuofia. |(katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)}}
 
:*{{ux|dv|Na im be di most '''senior''' pesin wey dem vote for inside our party. |(bbc__5106, He is the highest ranking person in our party.)}}
 
:*{{ux|dv|Na im be di most '''senior''' pesin wey dem vote for inside our party. |(bbc__5106, He is the highest ranking person in our party.)}}
 
:*{{ux|dv|Dis na di most '''senior''' official for Trump government wey go visit Nigeria. |(bbc__41380, This is the highest ranking official in the Trump administration to visit Nigeria.)}}
 
:*{{ux|dv|Dis na di most '''senior''' official for Trump government wey go visit Nigeria. |(bbc__41380, This is the highest ranking official in the Trump administration to visit Nigeria.)}}
 +
====Translation====
 +
English: ''elder, senior''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person age or level pass anoder person own.
+
* Make person age or level pass anoder person own.
 
:*{{ux|dv|Na everything I use '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__85, I am better than you in every ramification.)}}
 
:*{{ux|dv|Na everything I use '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__85, I am better than you in every ramification.)}}
 
:*{{ux|dv|I '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you.)}}
 
:*{{ux|dv|I '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you.)}}
Line 28: Line 38:
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[senior man]], [[senior team]]
+
* [[senior man]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 15:47, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English senior

Pronunciation

  • sínjɔ̀

Play Play

Noun

  1. Person wey don pass junior level for school.
    • Dat senior for grammar school dat year na kura.  — (That senior student in our secondary school was quite notorious.)
    • All di senior sabi oppress junior collect deir food money.  — (The senior students are fond of bullying the junior students and dispossessing them of their pocket money.)
  2. Person wey be sey im get level pass for area.
    • Senior, as you don talk am na so e go be.  — (Leader, it is going to be just as you have said.)
    • Make we go senior house, at all at all, we go see food chop.  — (Let us go to the leader’s house, at the worst, we will get some food to eat.)
  3. Person wey be sey e first peron come dey learn work for workingplace.
    • Your senior dem never learn dis style finish, go sabi march machine fess.  — (The senior colleagues haven’t mastered this style yet, go and learn to use the machine first.)
    • Oga and senior don dey waka kurukere waka.  — (The boss and the most senior apprentice have been doing shady thing.)

Translation

English: senior, leader, elder, boss, senior apprentice

Adjective

  • Na sey person old pass anoder person or get position wey high pass anoder person own.
  • Na Ezeudu be senior for this quarter for Umuofia.  — (katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)
  • Na im be di most senior pesin wey dem vote for inside our party.  — (bbc__5106, He is the highest ranking person in our party.)
  • Dis na di most senior official for Trump government wey go visit Nigeria.  — (bbc__41380, This is the highest ranking official in the Trump administration to visit Nigeria.)

Translation

English: elder, senior

Verb

  • Make person age or level pass anoder person own.
  • Na everything I use senior you.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__85, I am better than you in every ramification.)
  • I senior you.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you.)
  • Dat guy senior me by far.  — (Egbokhare__2020, The guy is much more older than myself.)
  • Di woman senior me, but I senior am.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__125, She is older than me, but I am superior to her.)
  • Di woman go fit warn di man one day sey I senior you o!  — (BEN_37_French-President-Marriage_DG__64, In the future, she could use the fact that is older than her husband as trump!)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: older one, superior