Difference between revisions of "shine"

 
(20 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From English: ''shine''
 
From English: ''shine''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ʃaɪn
+
* ʃaɪ̂n
 
<sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1162
 
* Frequency in raw corpus: 328
 
* Frequency rank in raw corpus: 920
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person dey open someting.
+
#Make person dey know wetin dey happen.
#:* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can see as you are smiling and shinning your teeth.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}}
#Na when person dey alert.
+
#:* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)}}
#:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, __no translation__)}}
+
#Make someting fine.
#:* {{ux|dv|Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with Africa blood. |(bbc__40907, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)}}
 
+
#Make someting dey bright.
#Make someting dey bling bling.
+
#:* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}}
#:* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, It'll be spotless everywhere.)}}
+
#:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}}
#:* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, __no translation__)}}
+
#Make person dey do wetin e suppose do well well.
#:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}}
#Make person blow.
+
#:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)}}
#:* {{ux|dv| But time don reach make di Super Eagles follow dia jersey '''shine''' for football field. |(bbc__23562, __no translation__)}}
+
#Make person [[high]].
#:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}}
#Make person take someting to [[high]]
+
#Make person dey [[okay]] con happy.
#:* {{ux|dv|No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o |(deuber__5360, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}}
#Make dey see say person dey happy from face.
+
#:* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}}
#:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you shine.)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
Make person do well for someting.
 
#:* {{ux|dv| Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi '''shine''' |(bbc__55567, )}}
 
#:* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
  
====Derived forms====
 
* [[shine]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[high]], [[blow]], [[happi]], [[clean]], [[shineshine]]
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''shine,
+
* English: ''shine, perform, intoxicate, spotless, smart''

Latest revision as of 05:18, 21 December 2022

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃaɪ̂n

Play Play

Verb

  1. Make person dey know wetin dey happen.
    • Dis town, na shine your eyes town o,  — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
    • Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood.  — (bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)
  2. Make someting fine.
    • Everywhere go dey shine.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)
  3. Make someting dey bright.
    • Light from God dey shine.  — (jw__22231, Light from God will shine.)
    • You come see something wey be like small stone wey dey shine.  — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
  4. Make person dey do wetin e suppose do well well.
    • Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine.  — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
    • Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea.  — (bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
  5. Make person high.
    • No be only igbo dem dey take shine eye o.  — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
  6. Make person dey okay con happy.
    • E dey make you dey shine.  — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
    • I just see as you just dey smile, dey shine teeth.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)

Synonyms

Translations

  • English: shine, perform, intoxicate, spotless, smart