Difference between revisions of "shine"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make person dey know wetin dey happen. | |
− | :* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, | + | #:* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)}} |
− | + | #Make someting fine. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)}} | |
− | :* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will | + | #Make someting dey bright. |
− | + | #:* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}} | |
− | :* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}} | + | #:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}} |
− | :* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}} | + | #Make person dey do wetin e suppose do well well. |
− | + | #:* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}} | |
− | :* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}} | + | #:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)}} |
− | :* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)}} | + | #Make person [[high]]. |
− | + | #:* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}} | |
− | :* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}} | + | #Make person dey [[okay]] con happy. |
− | + | #:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}} | |
− | :* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}} | + | #:* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}} |
− | :* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 05:18, 21 December 2022
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃaɪ̂n
Verb
- Make person dey know wetin dey happen.
- Dis town, na shine your eyes town o, — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
- Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood. — (bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)
- Make someting fine.
- Everywhere go dey shine. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)
- Make someting dey bright.
- Light from God dey shine. — (jw__22231, Light from God will shine.)
- You come see something wey be like small stone wey dey shine. — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
- Make person dey do wetin e suppose do well well.
- Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine. — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
- Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. — (bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
- Make person high.
- No be only igbo dem dey take shine eye o. — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
- Make person dey okay con happy.
- E dey make you dey shine. — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
- I just see as you just dey smile, dey shine teeth. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)
Synonyms
- high, blow, happi, clean, shineshine
Translations
- English: shine, perform, intoxicate, spotless, smart