Difference between revisions of "shine"

m (Conversion script moved page Shine to shine: Converting page titles to lowercase)
 
(22 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* chook 0.62 704, open 0.60 1438, put 0.59 4593, chuk 0.58 33, wash 0.58 250, clean 0.58 607, shook 0.57 80, shake 0.57 366, pour 0.57 199
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English shine
+
From English: ''shine''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ʃaɪn
+
* ʃaɪ̂n
 
<sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1162
 
* Frequency in raw corpus: 328
 
* Frequency rank in raw corpus: 920
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
shine: no definition -- Definition in Naija?
+
#Make person dey know wetin dey happen.
 
+
#:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)}}
# - (frequency:34)
+
#Make someting fine.
#: {{ux|dv|Good '''shine''', no be bad one. |(ONI_09_Before-I-Marry_M__79, Good shine, not bad one.)}}
+
#:* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)}}
#: {{ux|dv|Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, __no translation__)}}
+
#Make someting dey bright.
# aux-nsubj (frequency:14)
+
#:* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}}
#: {{ux|dv|Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, It'll be spotless everywhere.)}}
+
#:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}}
#: {{ux|dv|Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, __no translation__)}}
+
#Make person dey do wetin e suppose do well well.
# obl:arg (frequency:9)
+
#:* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}}
#: {{ux|dv|But time don reach make di Super Eagles follow dia jersey '''shine''' for football field. |(bbc__23562, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)}}
#: {{ux|dv|Lauritta Onye na one of plenty sportswomen wey make Nigeria '''shine''' for international competitions |(bbc__63508, __no translation__)}}
+
#Make person [[high]].
# obj (frequency:8)
+
#:* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}}
#: {{ux|dv|no be only igbo dem dey take '''shine''' eye o |(deuber__5360, __no translation__)}}
+
#Make person dey [[okay]] con happy.
#: {{ux|dv|I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can see as you are smiling and shinning your teeth.)}}
+
#:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}}
# mark-obj (frequency:6)
+
#:* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}}
#: {{ux|dv|So before de con, when de con '''shine''' deir light, de con see sey civil defence dey dere, |(BEN_24_Bunkering_DG__110, So before they... when they flashed their light, they realised that Civil Defence officers were there.)}}
 
#: {{ux|dv|So that nothing go chance God Kingdom for our life, e good make we continue to '''shine''' our eye. |(jw__3851, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead of our light to '''shine''', e go de quench small-small sotey e fit even quench finish. |(jw__16886, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|No be only '''shine'''. |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__3, It is not only shine.)}}
 
#: {{ux|dv|But di coach talk sey nothing like dat at all, sey na im luck no '''shine''', |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__22, But the coach said that there is nothing like that all; that it was his luch which did not shine.)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi '''shine''' |(bbc__55567, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with Africa blood. |(bbc__40907, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Opportunities - Didi say Look out for opportunities sake of say opportunities always dey around, '''shine''' your eyes to find am |(bbc__79182, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|See your face dey '''shine'''. |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__30, See, your face is shinning.)}}
 
#: {{ux|dv|E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you shine.)}}
 
# advcl-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Our organization go continue to dey grow and '''shine''' until only good people wey no get sin and wey go always dey happy, go full this world. |(jw__27414, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bebnone Payounni Climate change don force some cotton farmers for only di frown as deh di loss crops and moni wen rain fall or sun '''shine''' too much, but dis situation go fit change wit farmers insurance. |(bbc__19349, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Our good character go be like light wey dey '''shine''', so that people go see am and dem go praise Jehovah holy name. |(jw__15331, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|When sun '''shine''', e '''shine''' for deir head. |(PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)}}
 
#: {{ux|dv|Abi your papa dey lie?I dey listen, papa.As oyibo people talk am, dem say uh Shake body while sun '''shine'''. |(deuber__2668, __no translation__)}}
 
# dislocated (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|How Davido #30BillionConcert take happen Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi '''shine''' |(bbc__56228, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di issue of illegal passengers dem for ship weh international experts dem di '''shine''' eye for de situation for Yaoundé. |(bbc__35310, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[shine eye|shine eye]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Pipo di shine eye for see how de bad April fool joke go end. |(bbc__81471, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Cameroon try for keep dia chance for host Africa Nations Championship, CHAN 2020 no include Olembe stadium for dia list as Africa football bodi, Caf mission di shine eye for infrastructure wan use. |(bbc__24595, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* chook 0.62 704, open 0.60 1438, put 0.59 4593, chuk 0.58 33, wash 0.58 250, clean 0.58 607, shook 0.57 80, shake 0.57 366, pour 0.57 199
+
* [[high]], [[blow]], [[happi]], [[clean]], [[shineshine]]
 
 
====Antonyms====
 
* chook 0.62 704, open 0.60 1438, put 0.59 4593, chuk 0.58 33, wash 0.58 250, clean 0.58 607, shook 0.57 80, shake 0.57 366, pour 0.57 199
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''shine, perform, intoxicate, spotless, smart''

Latest revision as of 05:18, 21 December 2022

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃaɪ̂n

Play Play

Verb

  1. Make person dey know wetin dey happen.
    • Dis town, na shine your eyes town o,  — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
    • Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood.  — (bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)
  2. Make someting fine.
    • Everywhere go dey shine.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)
  3. Make someting dey bright.
    • Light from God dey shine.  — (jw__22231, Light from God will shine.)
    • You come see something wey be like small stone wey dey shine.  — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
  4. Make person dey do wetin e suppose do well well.
    • Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine.  — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
    • Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea.  — (bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
  5. Make person high.
    • No be only igbo dem dey take shine eye o.  — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
  6. Make person dey okay con happy.
    • E dey make you dey shine.  — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
    • I just see as you just dey smile, dey shine teeth.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)

Synonyms

Translations

  • English: shine, perform, intoxicate, spotless, smart