talk true

Naija

Etymology

From English: talk and true

Pronunciation

  • tɔ́:k trù

Play Play

Verb phrase

  • Sey person no dey lie.
  • E good make husband and wife dey talk true with demself.  — (NSC_Olukayode. S.M_2020, It is best for husband and wife to remain truthful with each other.)
  • If I talk true my mama no go beat me.  — (NSC_Olukayode. S.M_2020, If I say the truth, I won't get disciplined by my mother.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: truthful