talk true
Naija
Etymology
From English: talk and true
Pronunciation
- tɔ́ktrù
Verb phrase
- Sey person no dey lie.
- E good make husband and wife dey talk true with demself. — (NSC_Olukayode. S.M_2020, It is best for husband and wife to remain truthful with each other.)
- If I talk true my mama no go beat me. — (NSC_Olukayode. S.M_2020, If I say the truth, I won't get disciplined by my mother.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: truthful