tin
Naija
Alternative form
Etymology
From English: tin
Pronunciation
- tɪ̂n
Noun1
Alternative Form
- Someting wey get name wey person no wan give name or no fit call by name.
- Forget dat tin! — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__297, Forget about that thing.)
- Na di normal tin. — (bbc__87128, That is a norm.)
- Anoda tin you fit do na stand your ground. — (bbc__15668, Another thing you could do is to stand your ground.)
Translations
- English: thing
Noun2
- Container wey someting de dey inside.
- She say she prefer baby milk from tin as dat one dey safer. — (bbc__15550, She said she preferred breast milk in comparison to baby formula for it is safer.)
- See tin tomato now. — (deuber__1340, Look at canned tomatoes.)
Synonyms
Translations
- English: tin