Difference between revisions of "want"
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English want | From: English want | ||
− | ===Pronunciation=== | + | ===Pronunciation 1=== |
+ | * wɔ̑ | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-want.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-want.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation 2=== | ||
* wɔ̑nt | * wɔ̑nt | ||
<sm2>Pcm-ng-want.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-want.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-want.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-want.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 03:15, 26 December 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English want
Pronunciation 1
- wɔ̑
Pronunciation 2
- wɔ̑nt
Verb
- Make person dey feel to do someting.
- People no go read, people no want read. — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
- De no wan want work, people no wan go school. — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
- Make person like to do or get someting.
- Im no tell us since sey na student im want. — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he wanted a student.)
- Wetin God want. — (jw__40757, What God wants.)
- Police want ansa — (bbc__82775, The police officer wants an answer.)
- Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
- Na im I dey tell you sey na wetin I want now. — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's why I'm telling you, that this is what I want.)
- So I, wetin I want for you is advice. — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is an advice.)
- Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life? — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll be till we achieve what we want in life ?)
Synonyms
Translations
- English: want, desire