Difference between revisions of "wash wash"

 
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Money wey be fake. Money wey be counterfeit.  
 
# Money wey be fake. Money wey be counterfeit.  
#:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(NSC_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|(The money the conductor gave me at the park is fake.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|(The money the conductor gave me at the park is fake.)}}
 
# Gold wey be fake.
 
# Gold wey be fake.

Latest revision as of 20:06, 5 June 2023

Naija

Etymology

From:English wash

Pronunciation

  • wɔ̀ʃwɔ́ʃ

Play Play

Noun

  1. Money wey be fake. Money wey be counterfeit.
    • Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.  — (The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
    • Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash.  — (The money the conductor gave me at the park is fake.)
  2. Gold wey be fake.
    • If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market.  — (One needs to be vigilant otherwise, they’ll buy fakes at the bullion market.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: counterfeit, flatter