Difference between revisions of "wash wash"
(→Noun) |
|||
(27 intermediate revisions by 16 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From:English ''wash'' | From:English ''wash'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * wɔ̀ʃwɔ́ʃ | |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-wash wash.f.ogg</sm2> |
+ | <sm2>Pcm-ng-wash wash.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # Money wey be fake. Money wey be counterfeit. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|(The money the conductor gave me at the park is fake.)}} | ||
+ | # Gold wey be fake. | ||
+ | #:* {{ux|dv| If person no shine eye well, e go buy '''wash wash''' for bullion market.|(One needs to be vigilant otherwise, they’ll buy fakes at the bullion market.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
+ | * [[wash]], [[wash and wear]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
+ | * [[fake]] | ||
+ | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
+ | * [[ogbonge]],[[original]] | ||
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''counterfeit'', ''flatter'' |
Latest revision as of 20:06, 5 June 2023
Naija
Etymology
From:English wash
Pronunciation
- wɔ̀ʃwɔ́ʃ
Noun
- Money wey be fake. Money wey be counterfeit.
- Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station. — (The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
- Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash. — (The money the conductor gave me at the park is fake.)
- Gold wey be fake.
- If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market. — (One needs to be vigilant otherwise, they’ll buy fakes at the bullion market.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: counterfeit, flatter