Difference between revisions of "wash wash"
(→Naija) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
Fake money. | Fake money. | ||
#Money wey be counterfeit. | #Money wey be counterfeit. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|( | + | #:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|( | + | #:* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)}} |
#Gold wey be fake. | #Gold wey be fake. | ||
− | #:* {{ux|dv| If person no shine eye well, e go buy '''wash wash''' for bullion market.|( | + | #:* {{ux|dv| If person no shine eye well, e go buy '''wash wash''' for bullion market.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, One needles to be vigilant otherwise, she would buy a counterfeit at the bullion market.)}} |
#Person wey dey washy anoder person with sweet words. | #Person wey dey washy anoder person with sweet words. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''wash wash''' persin if she won collect ego money. |( | + | #:* {{ux|dv|Dat babe sabi '''wash wash''' persin if she won collect ego money. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}} |
− | #:* {{ux|dv|I never see person wey dey '''wash wash''' like person wey need help from anoder person.|( | + | #:* {{ux|dv|I never see person wey dey '''wash wash''' like person wey need help from anoder person.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone else help.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 13:20, 1 July 2021
Naija
Etymology
From:English wash
Pronunciation
- wɒ̄ʃ wɒ́ʃ
Noun
Fake money.
- Money wey be counterfeit.
- Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
- Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
- Gold wey be fake.
- If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, One needles to be vigilant otherwise, she would buy a counterfeit at the bullion market.)
- Person wey dey washy anoder person with sweet words.
- Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone else help.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: counterfeit, flatter