wash wash

Naija

Etymology

From:English wash

Pronunciation

  • wɒ̄ʃ wɒ́ʃ


Noun

Fake money.

  1. Money wey be counterfeit.
    • Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
    • Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
  2. Gold wey be fake.
    • If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, One needles to be vigilant otherwise, she would buy a counterfeit at the bullion market.)
  3. Person wey dey washy anoder person with sweet words.
    • Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
    • I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone else help.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: counterfeit, flatter