Difference between revisions of "weewe"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Etymology===
+
===Etymology1===
 
From English: ''wee''
 
From English: ''wee''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 11: Line 11:
 
:* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.)}}
 
:* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.)}}
 
:* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)}}
 
:* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)}}
* Na someting wey dem dey smoke to get [[high]].
+
 
:* {{ux|dv| He dey take '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Weewe''' don scatter dat boy head.|(NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[brokos]], [[igbo]]
+
* [[brokos]],  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''penis'', ''marijuana''
+
* English: ''penis''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Line 27: Line 25:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''urinate''
 
* English: ''urinate''
 +
 +
===Etymology2===
 +
* From:English ''weed'' ''(Cannabis sativa)''
 +
===Pronunciation===
 +
* wîwî
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
 +
===Noun===
 +
* Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high.
 +
:* {{ux|dv| He dey take '''weewe''' for night.|(NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.)}}
 +
:* {{ux|dv| '''Weewe''' don scatter dat boy head.|(NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)}}
 +
:* {{ux|dv| No be you tell me sey dose men wey dey do [[konkri]] dey put ''weewe'' for beans chop? |(NSC_2021, Wasn't it you who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)}}
 +
====Synonym====
 +
[[igbo]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''Marijuana'', ''weed''
 +
 +
===Etymology3===
 +
*From: English ''we''
 +
===Pronunciation===
 +
* wîwî
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
 +
===Pronoun===
 +
[[wewe]]
 +
#Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk
 +
:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[weewe]], na we go do am. |(NSC_2021, Everything I have said about how we'll make this country better, someone abroad wont be the one to get it done. It's still up to everyone of us. We will be the ones to do it.)
 +
#  Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]].
 +
#:* {{ux|dv| Dat level na '''weewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  |(NSC-2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''everyone of us'', ''we'', ''exclusive to us''

Revision as of 11:30, 18 December 2021

Naija

Etymology1

From English: wee

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Noun

  • Wetin man dey take piss.
  • Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, The child runs about with his penis naked in the compound.)
  • I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)

Synonyms

Translations

  • English: penis

Verb

  • Make person dey comot wetin be like water from im brokos or toto.
  • He dey weewe for night.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, He urinates at night.)
  • After e don high, na bush e don dey weewe.  — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)

Synonyms

Translations

  • English: urinate

Etymology2

  • From:English weed (Cannabis sativa)

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Noun

  • Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high.
  • He dey take weewe for night.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, He somkes marijuana at night.)
  • Weewe don scatter dat boy head.  — (NSC_Olukayode S.M__2021, The boy's mental health, has been messed up with the use of Marijuana.)
  • No be you tell me sey dose men wey dey do konkri dey put weewe for beans chop?  — (NSC_2021, Wasn't it you who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)

Synonym

igbo

Translation

  • English: Marijuana, weed

Etymology3

  • From: English we

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Pronoun

wewe

  1. Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk
  • {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from jand go come do am for us. Na still weewe, na we go do am. |(NSC_2021, Everything I have said about how we'll make this country better, someone abroad wont be the one to get it done. It's still up to everyone of us. We will be the ones to do it.)
  1. Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
    • Dat level na weewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  — (NSC-2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)

Translation

  • English: everyone of us, we, exclusive to us