Difference between revisions of "weewe"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey comot wetin be like water from im [[brokos]] or [[toto]]. | * Make person dey comot wetin be like water from im [[brokos]] or [[toto]]. | ||
− | :* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|( | + | :* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(NSC_2020, He urinates at night.}}) |
− | :* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|( | + | :* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(NSC_2020, After taking a lot of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}) |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[piss]] | * [[piss]] | ||
Line 28: | Line 28: | ||
===Etymology2=== | ===Etymology2=== | ||
* From:English ''weed'' ''(Cannabis sativa)'' | * From:English ''weed'' ''(Cannabis sativa)'' | ||
+ | |||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wîwî | * wîwî | ||
Line 34: | Line 36: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high. | * Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high. | ||
− | :* {{ux|dv| He dey take '''weewe''' for night.|( | + | :* {{ux|dv| He dey take '''weewe''' for night.|(NSC_2021, He somkes marijuana at night.)}} |
− | :* {{ux|dv| '''Weewe''' don scatter dat boy head.|( | + | :* {{ux|dv| '''Weewe''' don scatter dat boy head.|(NSC_2021, The use of Indian hemp has messed up the boy’s head.)}} |
− | :* {{ux|dv| No be you tell me sey dose men wey dey do [[konkri]] dey put ''weewe'' for beans chop? |(NSC_2021, | + | :* {{ux|dv| No be you tell me sey dose men wey dey do [[konkri]] dey put '''weewe''' for beans chop?|(NSC_2021, Weren’t you the one who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[igbo]] | [[igbo]] | ||
Line 50: | Line 52: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
[[wewe]] | [[wewe]] | ||
− | # Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk | + | # Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk. |
− | #:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[weewe]], na we go do am. |(NSC_2021, | + | #:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[weewe]], na we go do am. |(NSC_2021, Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}} |
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''everyone of us'' | ||
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
# Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | # Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat level na '''weewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |( | + | #:* {{ux|dv| Dat level na '''weewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |(NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: | + | * English: ''exclusive to us'' |
Revision as of 04:38, 26 December 2022
Naija
Etymology1
From English: wee
Pronunciation
- wîwî
Noun
- Wetin man dey take piss.
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — (NSC_2020, The child runs about naked with his penis exposed.)
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — (NSC_2020, I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)
Synonyms
Translations
- English: penis
Verb
- He dey weewe for night. — (NSC_2020, He urinates at night.)
- After e don high, na bush e don dey weewe. — (NSC_2020, After taking a lot of alcohol, he goes to the bush to urinate.)
Synonyms
Translations
- English: urinate
Etymology2
- From:English weed (Cannabis sativa)
Pronunciation
- wîwî
Noun
- Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high.
- He dey take weewe for night. — (NSC_2021, He somkes marijuana at night.)
- Weewe don scatter dat boy head. — (NSC_2021, The use of Indian hemp has messed up the boy’s head.)
- No be you tell me sey dose men wey dey do konkri dey put weewe for beans chop? — (NSC_2021, Weren’t you the one who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)
Synonym
Translation
- English: Marijuana, weed
Etymology3
- From: English we
Pronunciation
- wîwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na weewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us