Difference between revisions of "weewe"
Line 60: | Line 60: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dat level na '''weewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |(That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''exclusive to us'' | * English: ''exclusive to us'' |
Revision as of 22:15, 9 March 2024
Naija
Etymology1
From English: wee
Pronunciation
- wíwî
Noun
- Wetin man dey take piss.
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — (The child runs about naked with his penis exposed.)
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — (I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)
Synonyms
Translations
- English: penis
Verb
- He dey weewe for night. — (He urinates at night.)
- After e don high, na bush e don dey weewe. — (After taking a lot of alcohol, he goes to the bush to urinate.)
Synonyms
Translations
- English: urinate
Etymology2
- From:English weed (Cannabis sativa)
Pronunciation
- wíwî
Noun
- Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high.
- He dey take weewe for night. — (He smokes marijuana at night.)
- Weewe don scatter dat boy head. — (The use of Indian hemp has messed up the boy’s head.)
- No be you tell me sey dose men wey dey do konkri dey put weewe for beans chop? — (Weren’t you the one who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)
Synonym
Translation
- English: Marijuana, weed
Etymology3
- From: English we
Pronunciation
- wíwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na weewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us