Difference between revisions of "weewe"

 
(28 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Etymology===
+
===Etymology1===
* From English ''wee''
+
From English: ''wee''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wîwî
+
* wíwî
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
 
===Definition===
 
* Sey person dey remove water from toto or prick
 
* Water wey person dey comot for toto or prick.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
* Wetin man dey take piss.
 +
:* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(The child runs about naked with his penis exposed.)}}
 +
:* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)}}
  
* {{ux|dv| Na '''weewe''' e dey piss.|NSC_Ajede_2020, He is urinating.}}
+
====Synonyms====
 +
* [[brokos]],
 +
====Translations====
 +
* English: ''penis''
  
 +
===Verb===
 +
* Make person dey comot wetin be like water from im [[brokos]] or [[toto]].
 +
:* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(He urinates at night.}})
 +
:* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(After taking a lot of alcohol, he goes to the bush to urinate.}})
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[piss]]
 
* [[piss]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''urinate''
 +
 +
===Etymology2===
 +
* From:English ''weed'' ''(Cannabis sativa)''
 +
 +
 +
===Pronunciation===
 +
* wíwî
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
  
====Translations====
+
===Noun===
* English: urine
+
* Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high.
 +
:* {{ux|dv| He dey take '''weewe''' for night.|(He smokes marijuana at night.)}}
 +
:* {{ux|dv| '''Weewe''' don scatter dat boy head.|(The use of Indian hemp has messed up the boy’s head.)}}
 +
:* {{ux|dv| No be you tell me sey dose men wey dey do [[konkri]] dey put '''weewe''' for beans chop?|(Weren’t you the one who told me that  those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)}}
 +
====Synonym====
 +
[[igbo]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''Marijuana'', ''weed''
  
===Verb===
+
===Etymology3===
Water wey person dey comot for toto or prick.
+
*From: English ''we''
* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}
+
===Pronunciation===
 +
* wíwî
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2>
  
====Synonyms====
+
===Pronoun===
* [[piss]]
+
[[wewe]]
 +
* Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
 +
:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[weewe]], na we go do am. |(Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}}
 +
====Translation====
 +
English: ''everyone of us''
  
====Translations====
+
===Adjective===
* English: urinate
+
*  Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]].
 +
:* {{ux|dv| Dat level na '''weewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  |(That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''exclusive to us''

Latest revision as of 22:16, 9 March 2024

Naija

Etymology1

From English: wee

Pronunciation

  • wíwî

Play Play

Noun

  • Wetin man dey take piss.
  • Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound.  — (The child runs about naked with his penis exposed.)
  • I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat.  — (I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)

Synonyms

Translations

  • English: penis

Verb

  • Make person dey comot wetin be like water from im brokos or toto.
  • He dey weewe for night.  — (He urinates at night.)
  • After e don high, na bush e don dey weewe.  — (After taking a lot of alcohol, he goes to the bush to urinate.)

Synonyms

Translations

  • English: urinate

Etymology2

  • From:English weed (Cannabis sativa)


Pronunciation

  • wíwî

Play Play

Noun

  • Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high.
  • He dey take weewe for night.  — (He smokes marijuana at night.)
  • Weewe don scatter dat boy head.  — (The use of Indian hemp has messed up the boy’s head.)
  • No be you tell me sey dose men wey dey do konkri dey put weewe for beans chop?  — (Weren’t you the one who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)

Synonym

igbo

Translation

  • English: Marijuana, weed

Etymology3

  • From: English we

Pronunciation

  • wíwî

Play Play

Pronoun

wewe

  • Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
  • Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from jand go come do am for us. Na still weewe, na we go do am.  — (Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)

Translation

English: everyone of us

Adjective

  • Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
  • Dat level na weewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  — (That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)

Translation

  • English: exclusive to us