Difference between revisions of "weewe"
(25 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | === | + | ===Etymology1=== |
From English: ''wee'' | From English: ''wee'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wíwî |
<sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Wetin man dey take piss | + | * Wetin man dey take piss. |
− | * {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.| | + | :* {{ux|dv| Di pikin dey run naked up and down with im '''weewe''' for inside compound.|(The child runs about naked with his penis exposed.)}} |
− | * {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.| | + | :* {{ux|dv| I hear for news say one woman cut her husband '''weewe''', because say she catch am dey cheat.|(I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)}} |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[brokos]] | + | * [[brokos]], |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''penis'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey comot water | + | * Make person dey comot wetin be like water from im [[brokos]] or [[toto]]. |
− | * {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.| | + | :* {{ux|dv| He dey '''weewe''' for night.|(He urinates at night.}}) |
− | * {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.| | + | :* {{ux|dv| After e don [[high]], na bush e don dey '''weewe'''.|(After taking a lot of alcohol, he goes to the bush to urinate.}}) |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[piss]] | * [[piss]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''urinate'' | * English: ''urinate'' | ||
+ | |||
+ | ===Etymology2=== | ||
+ | * From:English ''weed'' ''(Cannabis sativa)'' | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * wíwî | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high. | ||
+ | :* {{ux|dv| He dey take '''weewe''' for night.|(He smokes marijuana at night.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| '''Weewe''' don scatter dat boy head.|(The use of Indian hemp has messed up the boy’s head.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| No be you tell me sey dose men wey dey do [[konkri]] dey put '''weewe''' for beans chop?|(Weren’t you the one who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)}} | ||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | [[igbo]] | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''Marijuana'', ''weed'' | ||
+ | |||
+ | ===Etymology3=== | ||
+ | *From: English ''we'' | ||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * wíwî | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-weewe.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-weewe.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Pronoun=== | ||
+ | [[wewe]] | ||
+ | * Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk. | ||
+ | :* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[weewe]], na we go do am. |(Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''everyone of us'' | ||
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | ||
+ | :* {{ux|dv| Dat level na '''weewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |(That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''exclusive to us'' |
Latest revision as of 22:16, 9 March 2024
Naija
Etymology1
From English: wee
Pronunciation
- wíwî
Noun
- Wetin man dey take piss.
- Di pikin dey run naked up and down with im weewe for inside compound. — (The child runs about naked with his penis exposed.)
- I hear for news say one woman cut her husband weewe, because say she catch am dey cheat. — (I heard in the news, that a certain woman cut off her husband penis because he was caught cheating by her.)
Synonyms
Translations
- English: penis
Verb
- He dey weewe for night. — (He urinates at night.)
- After e don high, na bush e don dey weewe. — (After taking a lot of alcohol, he goes to the bush to urinate.)
Synonyms
Translations
- English: urinate
Etymology2
- From:English weed (Cannabis sativa)
Pronunciation
- wíwî
Noun
- Leaf of plant wey people dey use do manymany tings make dem fit high.
- He dey take weewe for night. — (He smokes marijuana at night.)
- Weewe don scatter dat boy head. — (The use of Indian hemp has messed up the boy’s head.)
- No be you tell me sey dose men wey dey do konkri dey put weewe for beans chop? — (Weren’t you the one who told me that those bricklayers but marijuana in the beans they cook?)
Synonym
Translation
- English: Marijuana, weed
Etymology3
- From: English we
Pronunciation
- wíwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na weewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us