Difference between revisions of "woman"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈwʊmən
+
* wúmàn
 
<sm2>Pcm-ng-woman.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-woman.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-woman.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-woman.m.ogg</sm2>  
Line 19: Line 19:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na when girl pikin don grow pass girl stage.
 
# Na when girl pikin don grow pass girl stage.
#: {{ux|dv|Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}}
+
:* {{ux|dv|Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}}
#: {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}}
# cc-det (frequency:12)
+
:* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)}}
#: {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914. Male or female, it hardly matters)}}
#: {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, __no translation__)}}
+
# Na adult female wey man never pay im bride price but dey do as wife give de man.
 +
:* {{ux|dv|Julie na my woman, give am de money. |(NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, so give her the money.)}}
 +
:* {{ux|dv|I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make i be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[wife]]
+
* [[babe]], [[mum]], [[wife]]
 +
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[man]]  
 
* [[man]]  

Revision as of 17:59, 18 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 104
  • Frequency rank in NSC treebank: 135
  • Frequency in raw corpus: 2335
  • Frequency rank in raw corpus: 173

Noun

  1. Na when girl pikin don grow pass girl stage.
  • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
  • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
  • The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen.  — (jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)
  • man woman na di same o  — (deuber__914. Male or female, it hardly matters)
  1. Na adult female wey man never pay im bride price but dey do as wife give de man.
  • Julie na my woman, give am de money.  — (NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, so give her the money.)
  • I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make i be your full wife.  — (NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: female person