Difference between revisions of "woman"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na when girl pikin don grow pass girl stage. | # Na when girl pikin don grow pass girl stage. | ||
− | :* {{ux|dv|Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}} | + | #:* {{ux|dv|Comot your eye for '''woman'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)}} |
− | :* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} | + | #:* {{ux|dv|Hijabi na '''woman''' or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. |(bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)}} |
− | :* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)}} | + | #:* {{ux|dv|The man or the '''woman''' fit no get am for mind sey that kind thing go happen. |(jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)}} |
− | :* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914. Male or female, it hardly matters)}} | + | #:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914. Male or female, it hardly matters)}} |
# Na adult female wey man never pay im bride price but dey do as wife give de man. | # Na adult female wey man never pay im bride price but dey do as wife give de man. | ||
− | :* {{ux|dv|Julie na my woman, give am de money. |(NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, so give her the money.)}} | + | #:* {{ux|dv|Julie na my woman, give am de money. |(NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, so give her the money.)}} |
− | :* {{ux|dv|I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make i be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}} | + | #:* {{ux|dv|I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make i be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:00, 18 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmàn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 104
- Frequency rank in NSC treebank: 135
- Frequency in raw corpus: 2335
- Frequency rank in raw corpus: 173
Noun
- Na when girl pikin don grow pass girl stage.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen. — (jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)
- man woman na di same o — (deuber__914. Male or female, it hardly matters)
- Na adult female wey man never pay im bride price but dey do as wife give de man.
- Julie na my woman, give am de money. — (NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, so give her the money.)
- I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make i be your full wife. — (NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: female person