Difference between revisions of "woman"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
:* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}} | :* {{ux|dv|man woman na di same o |(deuber__914, Male or female, it hardly matters)}} | ||
* Anoder way man dey call im wife. | * Anoder way man dey call im wife. | ||
− | :* {{ux|dv|[[ | + | :* {{ux|dv|[[wahala]] no dey, Julie na my '''woman''', give am de money. |(NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)}} |
− | * Name wey man dey call girlfriend wey dey do as wife, but wey him never pay di [[ | + | * Name wey man dey call girlfriend wey dey do as wife, but wey him never pay di [[brideprice]]. |
− | :* {{ux|dv|I no wan continue to just be your '''woman''', go pay my | + | :* {{ux|dv|I no wan continue to just be your '''woman''', go pay my [[brideprice]] make I be your full wife. |(NSC_Legbeti_2021, I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:59, 23 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmàn
Noun
- Girl pikin wey don grow mature well well.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948, Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen. — (jw__45062, Its possible the man or woman suspected nothing.)
- man woman na di same o — (deuber__914, Male or female, it hardly matters)
- Anoder way man dey call im wife.
- wahala no dey, Julie na my woman, give am de money. — (NSC_Legbeti_2021, Julie is my woman, its okay to give her the money.)
- Name wey man dey call girlfriend wey dey do as wife, but wey him never pay di brideprice.
- I no wan continue to just be your woman, go pay my brideprice make I be your full wife. — (NSC_Legbeti_2021, I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: woman, fiancée, mistress