woman
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English woman
Pronunciation
- wúmàn
Noun
- When girl pikin don grow pass girl tings.
- Comot your eye for woman. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
- Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab. — (bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
- The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen. — (jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)
- man woman na di same o — (deuber__914. Male or female, it hardly matters)
- Anoder way man dey cal im wife.
- wahala no dey, Julie na my woman, give am de money. — (NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, its OK to give her the money.)
- Na name man dey cal girlfriend wey dey do as wife give but him never pay her dowry.
- I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make I be your full wife. — (NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: female person