woman

Revision as of 17:59, 18 February 2021 by 197.210.44.66 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 104
  • Frequency rank in NSC treebank: 135
  • Frequency in raw corpus: 2335
  • Frequency rank in raw corpus: 173

Noun

  1. Na when girl pikin don grow pass girl stage.
  • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
  • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
  • The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen.  — (jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)
  • man woman na di same o  — (deuber__914. Male or female, it hardly matters)
  1. Na adult female wey man never pay im bride price but dey do as wife give de man.
  • Julie na my woman, give am de money.  — (NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, so give her the money.)
  • I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make i be your full wife.  — (NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: female person