Difference between revisions of "wound"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 30: | Line 30: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Sey person come [[injure]]. | + | #Sey person come [[injure]]. |
− | : | + | #:{{ux|dv|If you no take time, I go '''wound''' you o.|(Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)}} |
− | : | + | #:{{ux|dv|About 15 people get '''wound''' for di fight and dem also burn down some houses. |(bbc__11160, Some 15 persons were wounded in the fight and some houses were razed.)}} |
− | : | + | #:{{ux|dv|E reach like 32 passengers wey '''wound'''.|(bbc__6843, About 32 passengers were injured.)}} |
− | + | #:{{ux|dv|You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am '''wound''' another person?|(jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)}} | |
− | #: {{ux|dv|You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am '''wound''' another person? |(jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)}} | + | #Sey dem defeat person for game. |
− | # Sey dem defeat person for game | + | #:{{ux|dv|France '''wound''' Nigeria 8-0 for friendly match.|(bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)}} |
− | : | + | #Sey person dey [[nack]] person. |
− | # Sey person dey [[nack]] person. | + | #:{{ux|dv|Na '''wound''' I go '''wound''' dat babe if she show my [[bunk]] dis night.|(NSC_Abonyi_2020, I will sex that babe hard if she shows up at my place tonight.)}} |
− | : | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:27, 16 December 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
from: English wound
Pronunciation
- wûnd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 298
- Frequency rank in raw corpus: 996
Noun
Na sey person injure.
- One get serious wound and three still dey miss. — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
- E dey bandage their wound. — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
- According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)
Synonyms
Translations
- English: injury
Verb
- Sey person come injure.
- If you no take time, I go wound you o. — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
- About 15 people get wound for di fight and dem also burn down some houses. — (bbc__11160, Some 15 persons were wounded in the fight and some houses were razed.)
- E reach like 32 passengers wey wound. — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
- You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person? — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
- Sey dem defeat person for game.
- France wound Nigeria 8-0 for friendly match. — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
- Sey person dey nack person.
- Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night. — (NSC_Abonyi_2020, I will sex that babe hard if she shows up at my place tonight.)
Synonyms
Translations
- English: to wound, to defeat, to have sex