Difference between revisions of "wound"

 
(14 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[wund]]
 
* [[wund]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from: English ''wound''
+
from English: ''wound''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wûnd
 
* wûnd
 
<sm2>Pcm-ng-wound.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-wound.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-wound.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-wound.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 298
 
* Frequency rank in raw corpus: 996
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na sey person [[injure]] anoder person.
+
* Body of person or animal wey [[injure]].
 
+
:* {{ux|dv|One get serious '''wound''' and three still dey miss. |(bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)}}
#: {{ux|dv|Dose wey '''wound''' dey receive treatment for hospital. |(bbc__43209, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|E dey bandage their '''wound'''. |(jw__18566, He/she bandaged their wounds.)}}
#: {{ux|dv|Many of di Shi'ite protesters get '''wound''' and odas police arrest dem. |(bbc__65448, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|According to di Doctor, Peptic Ulcer na '''wound''' wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. |(bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)}}
# amod (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|One get serious '''wound''' and three still dey miss. |(bbc__20347, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kocadilli get small '''wound''' for im ankle wen im land. |(bbc__44671, __no translation__)}}
 
# det (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|When di injury area, eh  di '''wound''' no dey outside. |(NST_cleaned__30184, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Until one nice Muslim man come help me press di '''wound'''. |(bbc__521, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E dey bandage their '''wound'''.’  Wetin that place talk for Bible na true. |(jw__18566, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Doctors say na danger for tie de place weh snake bite and no cut de '''wound''' make blood komot. |(bbc__43112, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di zoo talk say di '''wound''' wey di zoo worker get no too serious like that. |(bbc__39753, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oga of New York Police Department, James O'Neill say di '''wound''' wey people get for di attack dey serious but e no serious reach make person die. |(bbc__36697, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|One get '''wound''' for liver why two been get belle. |(bbc__78248, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem rush am go hospital come discover say na '''wound''' for spinal cord. |(bbc__29461, __no translation__)}}
 
# cc-nummod:det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But di health ministry, wey Houthi rebels dey control, say na 43 pipo die and 61 '''wound'''. |(bbc__22196, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Army also confam for di first time since dem suffer recent attacks from di group for Metele, Borno State, say na 23 of dia men die and 31 '''wound'''. |(bbc__16246, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Gregoire Djamaila, journalists for national daily get '''wound''' for glass for moto weh bullet scatter, e go hospital but now e don komot and say all tin dey fain. |(bbc__54925, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis centre put list for prisoners weh get eye problem, den, some with spinal cord problem form torture, some get partial paralysis and oda get '''wound''' with iron inside, deh torture some with current and na so dia back get marks. |(bbc__40385, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|According to di Doctor, Peptic Ulcer na '''wound''' wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. |(bbc__11754, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wen you dey feel like to drink water you dey piss more dan usual, especially for night wen you dey feel tired wen you dey lose weight even wen you no dey try to fungi infection wey dey always come back- wen you no dey see well '''wound''' wey no dey gree heal. |(bbc__102796, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[bullet wound|bullet wound]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Minutes later, na so dem hear di gun shot, Police come get to by force di door open see say Mr García siddon for chair wit bullet wound for im head. |(bbc__67380, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Charles Trumann Wesco/Facebook American missionary, Charles Trumann Wesco don die afta bullet wound, one civilian and army office get wound, army kill four separatists as goment forces exchange fire with separatist forces. |(bbc__25138, __no translation__)}}
 
* [[gunshot wound|gunshot wound]]
 
 
 
#: {{ux|dv|For Nigeria, e dey compulsory for hospitals to treat pipo wey suffer gunshot wound and car accident. |(bbc__50531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga of Police for Lagos, Imohimi Edgal, no happy say hospitals and doctors dey reject pipo with gunshot wound |(bbc__77041, __no translation__)}}
 
* [[people wound|people wound]]
 
  
#: {{ux|dv|For dis August 2017 protest, some opposition people die, and na like 13 people wound, when soldier begin shoot di protesters. |(bbc__51475, __no translation__)}}
+
===Synonyms===
#: {{ux|dv|Federal Road Safety Corps, FRSC, talk-talk person Kabiru Daura say three oda people wound for di accident wey happen for Gaya town near Kano. |(bbc__48887, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
 
* [[injury]]
 
* [[injury]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''injury''
  
====Antonyms====
 
*
 
  
====Translations====
 
* English: ''wound''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person come [[injure]].
+
* Make person come [[injure]] person or animal.
 
:*{{ux|dv|If you no take time, I go '''wound''' you o.|(Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)}}
 
:*{{ux|dv|If you no take time, I go '''wound''' you o.|(Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)}}
:*{{ux|dv|About 15 people get '''wound''' for di fight and dem also burn down some houses. |(bbc__11160, Some 15 persons were wounded in the fight and some houses were razed.)}}
+
:*{{ux|dv|You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am '''wound''' another person?|(jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)}}
: {{ux|dv|Prayers for di people wey '''wound'''. |(bbc__59941, __no translation__)}}
+
* Make dem defeat person for game.
#: {{ux|dv|E reach like 32 passengers wey '''wound'''. |(bbc__6843, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|France '''wound''' Nigeria 8-0 for friendly match.|(bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)}}
# cc-obj (frequency:10)
+
*Make person dey [[nack]] person.
#: {{ux|dv|Separatists, also torture and '''wound''' Fulani pipo weh deh say di collaborate wit goment forces. |(bbc__87949, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Na '''wound''' I go '''wound''' dat babe if she show my [[bunk]] dis night.|(I will sex that babe hard if she shows up tonight.)}}
#: {{ux|dv|Boko Haram been attack one Internally Displaced Person  camp on Thursday, kill three aid workers and '''wound''' pipo. |(bbc__20344, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am '''wound''' another person? |(jw__36816, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Super Falcons don get new coach France '''wound''' Nigeria 8-0 for friendly match |(bbc__73339, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Na as police dey carry am go Kogi Mr Melaye jump comot police van come '''wound''' imsef. |(bbc__70222, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Local tori pipo dey report say na three suicide bombers cari out di attack wey kill one woman come '''wound''' 13 pipo. |(bbc__64205, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Six pipo wey include four policemen '''wound''' for di attack. |(bbc__90011, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|People wey see as e happen say some passengers get '''wound''' for face. |(bbc__81015, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di troops also discover 23 dead bodi for Mararaba Dare wey no far from Rafiki village and many civilians '''wound'''. |(bbc__1870, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen deh bin march for Douala police pipo push Ndoki for gutter and some pipo dem '''wound''' wen deh bin di march with peace leave for hand. |(bbc__98670, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Nobody die or '''wound'''. |(bbc__75354, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Lagos state Police Public Relations Officer, Chike Oti say nobodi die or '''wound''' for di accident. |(bbc__31715, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|More than 20 people '''wound'''. |(bbc__80479, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nobodi '''wound''', all di passengers on board dey carry dem comot. |(bbc__5448, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Photo dem from Sarpol-e Zahab show hospitals wey plenty people wey get '''wound''' full everywhere |(bbc__81252, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di kasala on top indigene rights and political representation for Jos wey start for 2001 don turn big community wahala wey don claim plenti life and '''wound''' plenti pipo Women and pikin dem dey most affected. |(bbc__35429, __no translation__)}}
 
# conj-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|so to '''wound''' or get blood for face or body no be new thing to am as all na part of im heritage. |(brila__31, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Female genital mutilation  na any procedure wey involve to '''wound''' or change woman private area for non-medical reasons. |(bbc__48968, __no translation__)}}
 
  
 +
===Intransitive Verb===
 +
* Make person [[injure]].
 +
:*{{ux|dv|E reach like 32 passengers wey '''wound'''.|(bbc__6843, About 32 passengers were injured.)}}
 +
:*{{ux|dv|I come '''wound''' for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side.|(I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372
+
* [[injure]], [[wunjure]], [[nack]]
 
 
====Antonyms====
 
* injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0.60 372
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: injure
+
* English: ''to wound'', ''to defeat'', '' to have sex''

Latest revision as of 20:37, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

from English: wound

Pronunciation

  • wûnd

Play Play

Noun

  • Body of person or animal wey injure.
  • One get serious wound and three still dey miss.  — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
  • E dey bandage their wound.  — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
  • According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine.  — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)

Synonyms

Translations

  • English: injury


Verb

  • Make person come injure person or animal.
  • If you no take time, I go wound you o.  — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
  • You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person?  — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
  • Make dem defeat person for game.
  • France wound Nigeria 8-0 for friendly match.  — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
  • Make person dey nack person.
  • Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night.  — (I will sex that babe hard if she shows up tonight.)

Intransitive Verb

  • E reach like 32 passengers wey wound.  — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
  • I come wound for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side.  — (I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)

Synonyms

Translations

  • English: to wound, to defeat, to have sex