Difference between revisions of "wound"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * injure 0.81 221, kill 0.66 3193, wunjure 0.65 78, shoot 0.64 495, blind 0.64 192, die 0.62 4628, accident 0.62 394, bullet 0.60 98, sick 0....") |
(→Naija) |
||
(25 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[wund]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | from English: ''wound'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* wûnd | * wûnd | ||
<sm2>Pcm-ng-wound.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wound.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-wound.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-wound.m.ogg</sm2> |
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Body of person or animal wey [[injure]]. | ||
+ | :* {{ux|dv|One get serious '''wound''' and three still dey miss. |(bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|E dey bandage their '''wound'''. |(jw__18566, He/she bandaged their wounds.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|According to di Doctor, Peptic Ulcer na '''wound''' wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. |(bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)}} | ||
− | === | + | ===Synonyms=== |
− | * | + | * [[injury]] |
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''injury'' | |
− | * | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person come [[injure]] person or animal. | |
− | + | :*{{ux|dv|If you no take time, I go '''wound''' you o.|(Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am '''wound''' another person?|(jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)}} | |
− | + | * Make dem defeat person for game. | |
− | + | :*{{ux|dv|France '''wound''' Nigeria 8-0 for friendly match.|(bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)}} | |
− | + | *Make person dey [[nack]] person. | |
− | + | :*{{ux|dv|Na '''wound''' I go '''wound''' dat babe if she show my [[bunk]] dis night.|(I will sex that babe hard if she shows up tonight.)}} | |
− | |||
− | === | + | ===Intransitive Verb=== |
− | * | + | * Make person [[injure]]. |
+ | :*{{ux|dv|E reach like 32 passengers wey '''wound'''.|(bbc__6843, About 32 passengers were injured.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|I come '''wound''' for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side.|(I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)}} | ||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | * [[injure]], [[wunjure]], [[nack]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''to wound'', ''to defeat'', '' to have sex'' |
Latest revision as of 20:37, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
from English: wound
Pronunciation
- wûnd
Noun
- Body of person or animal wey injure.
- One get serious wound and three still dey miss. — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
- E dey bandage their wound. — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
- According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)
Synonyms
Translations
- English: injury
Verb
- Make person come injure person or animal.
- If you no take time, I go wound you o. — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
- You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person? — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
- Make dem defeat person for game.
- France wound Nigeria 8-0 for friendly match. — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
- Make person dey nack person.
- Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night. — (I will sex that babe hard if she shows up tonight.)
Intransitive Verb
- Make person injure.
- E reach like 32 passengers wey wound. — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
- I come wound for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side. — (I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)
Synonyms
Translations
- English: to wound, to defeat, to have sex