Difference between revisions of "wound"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 29: | Line 29: | ||
* English: ''injury'' | * English: ''injury'' | ||
− | ===Verb=== | + | ===Transitive Verb=== |
− | #Sey person come [[injure]]. | + | #Sey person come [[injure]] person or animal. |
#:*{{ux|dv|If you no take time, I go '''wound''' you o.|(Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)}} | #:*{{ux|dv|If you no take time, I go '''wound''' you o.|(Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)}} | ||
− | |||
#:*{{ux|dv|You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am '''wound''' another person?|(jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)}} | #:*{{ux|dv|You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am '''wound''' another person?|(jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)}} | ||
#Sey dem defeat person for game. | #Sey dem defeat person for game. | ||
Line 38: | Line 37: | ||
#Sey person dey [[nack]] person. | #Sey person dey [[nack]] person. | ||
#:*{{ux|dv|Na '''wound''' I go '''wound''' dat babe if she show my [[bunk]] dis night.|(NSC_Abonyi_2020, I will sex that babe hard if she shows up at my place tonight.)}} | #:*{{ux|dv|Na '''wound''' I go '''wound''' dat babe if she show my [[bunk]] dis night.|(NSC_Abonyi_2020, I will sex that babe hard if she shows up at my place tonight.)}} | ||
+ | ===Intransitive Verb=== | ||
+ | Sey person [[injure]]. | ||
+ | :*{{ux|dv|E reach like 32 passengers wey '''wound'''.|(bbc__6843, About 32 passengers were injured.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|I come '''wound''' for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side.|(NSC_Abonyi_2021, I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 14:23, 16 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
from: English wound
Pronunciation
- wûnd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 298
- Frequency rank in raw corpus: 996
Noun
Na sey person injure.
- One get serious wound and three still dey miss. — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
- E dey bandage their wound. — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
- According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)
Synonyms
Translations
- English: injury
Transitive Verb
- Sey person come injure person or animal.
- If you no take time, I go wound you o. — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
- You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person? — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
- Sey dem defeat person for game.
- France wound Nigeria 8-0 for friendly match. — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
- Sey person dey nack person.
- Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night. — (NSC_Abonyi_2020, I will sex that babe hard if she shows up at my place tonight.)
Intransitive Verb
Sey person injure.
- E reach like 32 passengers wey wound. — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
- I come wound for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side. — (NSC_Abonyi_2021, I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)
Synonyms
Translations
- English: to wound, to defeat, to have sex